Original Key: G Minor
Time Signature: 4/4
Tempo: 105
Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU
[INTRO]
Cm Gm
Uno, dos, tres (Banger)
P
Another banger
[VERSE ONE]
Cm
Mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey
Cm
Me wey be werey
Gm
Oya, gawu oh, gawu
Gm
Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy?
Cm
Them talk say no be me be B I M, okay na
Gm
You go come tell me na who oh, na who
Gm
Make humility no Go turn me malu (Malu, malu)
[PRE CHORUS]
Cm
Because if I talk one they Go wan swallow me, ayy
Cm Gm
Shey I wan good, shey I wan bad?
Gm
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no Do again)
Cm
Oya see wins, now they wan shallow wins, say
Cm Gm
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Gm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[CHORUS]
Cm
I don Do too much Ps and Qs, right now, I Go put you on DND
Gm
Keep your eye sharpen bеcause
Gm
e get as you Go move around me wey you fit end up for DND
Cm
I dey waka without security
Cm
because I shucking one shakabula inside my GLE
Gm
Ayy, oshey oh, o wan bi
Gm
(Even egbon dey collect DND)
[VERSE TWO]
Cm
Baba wọn
Cm Gm
E sure for me my confidence no rely on any number one
Gm Cm
Too many solo hits, una Go dey call me Solomon
Cm Gm
Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan
Gm
Omo make I no too talk, make I sofree sit down
[PRE CHORUS]
Cm
Because if I talk one they Go wan swallow me, ayy (Ayy)
Cm Gm
Shey I wan good, shey I wan bad?
Gm
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no Do again, ayy)
Cm
Oya see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy ayy)
Cm Gm
They wan dey bully me, omo, I don too calm (Don too calm)
Gm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
[CHORUS]
Cm
I don Do too much Ps and Qs, right now, I Go put you on DND
Gm
Keep your eye sharpen bеcause
Gm
e get as you Go move around me wey you fit end up for DND
Cm
I dey waka without security
Cm
because I shucking one shakabula inside my GLE
Gm
Ayy, oshey oh, o wan bi
Gm
(Even egbon dey collect DND)
Cm
I don Do too much Ps and Qs, right now, I Go put you on DND
Gm
Keep your eye sharpen bеcause
Gm
e get as you Go move around me wey you fit end up for DND
Cm
I dey waka without security
Cm
because I shucking one shakabula inside my GLE
Gm
Ayy, oshey oh, o wan bi
Gm
(Even egbon dey collect DND)
[OUTRO]
P